3 Di remainin korn ofrin na di priests own; e dey holy, since dem remove am from di food wey dem give God.