14 “ ‘Wen una dey bring di ofrin wey una get from di first korn wey una harvest, make una give korn wey dem roast and food wey dem grind.