11 “ ‘Make una nor give God korn ofrin wey dem make with yist; una must nor make di food ofrin wey una go give God with yist or honey.