Zekaraya 7:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Dis nor bi di same message wey God tell una thru en profets before-before wen Jerusalem and Judah town dey stay for peace and wen Negev and Judah pipol still plenty?’ ” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Pipol go buy dia land and dem go sign di agriment, gum-am and pipol go witness am. Dis tins go happen for Benjamin land; di village wey dey round Jerusalem; all Judah town and for di towns wey dey di kountries for hill with all di land under di hill for Judah sout. I go bring di pipol kom back to dia land. Mi, wey bi God, don tok.” ’ ”