9 God give mi dis message:
For di eight mont for di sekond year wey Darius dey rule for Persia, God give dis message to Profet Zekaraya, Berekaya pikin wey Iddo bi en grand-papa.
For year afta Darius don bi king, for di fourt day for di ninet mont wey dem dey koll Kislev, God kon give mi dis message.
Den Oga God wey dey lead heaven sojas give Zekaraya dis message: