Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Zekaraya 6:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Den Oga God koll and tell mi, “Si, di shariot wey go di nort side don make mi stop to vex for di pipol for di land.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Zekaraya 6:8
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yor oga dey vex for yu, make yu nor vex stop di work wey yu dey do, bikos gentol spirit dey korrect big mistake.


Naw, make una listin to wetin Israel God wey get pawa, dey tok, “I go fight against my enemies kon pay dem back for wetin dem do.


So, make all of una gada kon listin to mi! Wish one among una juju don tell una all dis tins before? Di sojas wey God choose go do wetin E plan against Babilon.


Den I nor go vex again and I go kwayet. I nor go dey vex or jealous again.


I go forgive yu all di bad tins wey yu don do, but wen yu remember dem, shame nor go let yu open yor mout.” God wey get pawa don tok.


Jerusalem pipol! Una yeye life don make una dirty, even doh I try make una dey klean, una still dirty. Una nor go dey klean again until my vexnashon don fall on-top una with full force.


So my vexnashon go end and my ponishment go rest for dia head, den I go dey okay. Wen all dis tins don happen, una go si, undastand and know sey na mi God, tok to una.


but I dey vex for di nashons wey feel sey dem dey save. Bikos as I dey try make I nor vex for my pipol, doz nashons dey make my pipol sofa more-more.


Samson tell dem, “Na so una dey bihave! I swear, I nor go stop until I pay una back!”


Si, na una use God pawa take kill Midian pipol two shief, wey bi Oreb and Zeeb. Wetin I do wey rish dat one?” Wen e tok like dis finish, di pipol kon stop to vex.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ