10 So I ask di angel, “Di basket and di woman wey dey inside, na where dem dey karry dem go?”
So I ask am, “Where yu dey go?” E ansa, “I dey go measure Jerusalem, make I for know as e wide and long rish.”
Di angel ansa, “Na Babilon and dem go build temple for am for der. Wen dem don build di temple finish, dem go put di basket for der.”
I look up again kon si two wimen dey fly kom meet us and dem get strong feada like bird own. Dem pick di basket kon fly go with am.
Den I ask di angel wey dey tok to mi, “My oga! Na wetin dis shariot dem mean?”