Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Zekaraya 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 And for dat day, una go invite una neighbours make dem kom sidan with una under una vine and fig tree, bikos una go get peace.” Dis na wetin Oga God tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Zekaraya 3:10
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Judah and Israel pipol get peace thru-out di time wey Solomon dey rule and all di family get dia own grapevines and fig trees.


God promise David my papa, ‘Yor pikin wey I go make king afta yu, go build temple for mi.’ And I don choose to build di temple where dem go for woship di Oga wey bi my God.


God pipol nor go worry again; peace go dey dia house and dem go dey save.


“Make una nor listin to Hezekaya! And naw, Assyria king dey kommand una sey, make una surenda. Dem go let all of una chop grapes from una own vine and figs from una own trees kon drink wota from una own well,


Israel God sey, “Pipol go buy many house, field and vineyard for dis land, again.” ’


For dat time, I go make kovenant with all di wild animals and birds, so dat dem nor go wound my pipol. I go still take di tins wey dem take dey fight war komot from di land kon let my pipol stay for peace.


Evribody go stay for peace and dem go prosper. Dem go enjoy dia own grape and fig tree, bikos e nor get anytin wey go make dem fear. God wey dey mighty don promise!


For dat time, many nashons go kom meet God and dem go bi en pipol. God go stay with una, den una go know sey na God send mi kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ