Zekaraya 14:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 Di pots wey dem take dey kook for Jerusalem and Judah go dey holy before di Oga awa God wey get pawa, so dat doz wey dey kom offa sakrifice, go use dem take kook dia sakrifice. For dat day, di pipol from Kanaan wey dey sell inside Oga God Temple, nor go ever dey for awa God house again. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |