Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Zekaraya 14:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Judah men sef go dey fight and defend Jerusalem. Dem go take all di oda nashons propaty plus dia gold, silva and all dia many klot.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Zekaraya 14:14
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di profit wey dem go make, dem go gi-am to God. Dem nor go keep di money or allow am many for one place, but dem go give di profit to pipol wey always dey stay God present and dis pipol go use am take buy enough food and fine-fine klot wey dem go wear.


“I go make Jerusalem bi like cup wey wine full and all di kountries near am go drink from am kon dey stagga like drunkard man. And wen dem won attack Jerusalem, dem go attack all di town for Judah too.


Di day wen God go judge en pipol don near. Den, dem go tif all di propaty wey dey Jerusalem kon divide di tins wey dem tif for una present.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ