12 If I send Artemas or Tikikus kom meet yu, make yu try kom meet mi for Nikopolis, bikos I don decide sey, na der I go stay until kold sizin go end.
Pipol wey follow Paul go, na Sopata, wey bi Pyrrhus pikin wey kom from Berea; Aristakus and Sekundus wey kom from Tesalonika; Gaius from Derbe; Timoti with Tikikus and Trofimus wey kom from Asia.
and stay with una for sometaim. May bi I fit stay till dry sizin finish, so dat una go fit help mi for anywhere wey I won go.
Tikikus wey bi my special broda and faithful savant for God work, go tell una evritin, so dat una go know wetin dey happen to mi for here.
Tikikus, my broda wey I love and awa Oga God savant; wey dey work well-well like mi, go tell una evritin wey dey happen to mi.
I send Tikikus go Efesus.
Make yu try kom before kold sizin go rish. Eubulus, Pudens, Linus, Klaudia and all di brodas and sistas dey greet yu.
Make yu try yor best to kom si mi soon.