Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Rut 3:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 go meet en moda-in-law. Wen Rut rish house, Naomi kon ask am, “My pikin, wetin happen?” Rut kon tell am all wetin di man do for am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Rut 3:16
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den e tell am, “Make yu spread yor skaf.” Rut kon do as e tok. So Boaz kon measure rice wey rish eight pounds put for di skaf and karry am put for Rut shoulder, so e kon karry am go house


E kon sey, “E give mi dis rice wey rish eight pounds kon sey, ‘Make yu nor go back go meet yor moda-in-law with empty hand.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ