17 So Rut kon gada rice for di farm till evening. So, wen Rut look all wetin e gada, e heavy rish three pounds!
(If yu divide efah into ten, na one part bi one omer.)
E always dey busy and e dey make sure sey evritin go well for en family.
Apart from dat, make una put many rice head for groun, so dat e go si gada and make nobody stop am!”
Rut karry di rice wey e gada kon go house and en moda-in-law kon si di rice wey e bring kom. Den Rut give Naomi di rice wey dem roast wey e chop remain for aftanoon.