20 So if I do wetin I nor won do, e show sey nor bi mi dey do am again, but na di sin pawa wey dey inside mi.
So anybody wey nor do wetin God kommand and dey tish odas to do as e dey do, naim go small pass for God Kingdom. But pesin wey obey God and tish odas to do wetin di Law tok, na big pesin e go bi for God Kingdom.
Nor bi mi really dey do wetin I dey do, but na di sin pawa wey dey inside mi.