Romans 6:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 (I dey tok with human being sense, bikos I know sey una dey weak.) Before, una dey give una body like slave to bad tins, but naw, una must use una full body take serve God, so dat una go dey do only wetin God wont. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |