Romans 5:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 But two of dem nor bi di same, bikos God free gift nor bi like Adam sin. Na true sey many pipol die bikos of one man sin. But God grace big well-well and e dey give free gift to pipol thru en pikin Jesus Christ! အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |