Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Romans 5:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Sin dey di world before di law kom, but if law nor dey, wi nor go fit judge pipol sin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Romans 5:13
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

wey en pipol wiked and dey sin against God.


Den God tell Abraham, “Di kry against Sodom and Gomorrah too mush and dia sins too many.


So, make wi give awa papa enough drink and wen e don high, wi go sleep with am, so dat wi go get belle kon born pikin thru am.”


Before di angels go bed dat nite, Sodom men kon surround di house. All di men for di town, both yong and old gada for der.


So wetin E do kon make God vex, so God kon kill-am too.


But Er, Judah first-born kon sin against God, so God kon kill-am.


But evry oda pesin dey bad for di Oga God eye.


Di ofrin smell kon make belle sweet God, so E tell ensef, “I nor go ever curse di eart again, bikos of wetin human being do; even doh I know sey since wen I kreate dem, na only bad tins dem dey tink. I nor go ever distroy evritin wey get life as I don do so.


Nobody dey good for God eye, bikos e dey obey di law. But na thru di law, wi take know wetin sin mean.


Di law dey bring God vexnashon, bikos where sin nor dey, law nor go dey.


Na sin dey make deat win and na di law dey kause sin.


Wi know sey wi don cross from deat enter life, bikos wi dey love and kare for awa brodas and sistas for Christ.


Evribody wey dey like to sin, nor dey obey God law and to sin, na to disobey God law.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ