4 Wen pesin work, dem must pay am en money, nor bi dash e bi, but na money wey e work for.
Wish pesin don borrow God sometin kon sey God go pay am back?
If na by grace God choose dem, dat mean sey, nor bi by pesin pawa: Bikos if na by pesin pawa, den grace nor mean anytin again.
but God don make us dey rite with am thru en free gift wey E give us, bikos of Jesus Christ wey save us.
Why dem nor fit do am? Na bikos dem dey try to do good like sey na by work, nor bi with faith. Na dis make dem dey struggol kon dey fall on-top stone.