Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Romans 3:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Dem nor dey fear God at-all.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Romans 3:18
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abraham ansa, “Bikos I feel sey nobody dey wey dey fear God for dis place and dem fit kill mi if I sey na my wife.


Wiked pipol nor get good heart and dem nor dey fear God.


If pesin dey honbol and faithful, God go forgi-am en sins. If yu dey fear God, yu nor go gri do bad tins.


Make yu nor jealous sinnas, but make to dey fear God, bi di only tin wey koncern yu for dis life.


If to sey una dey fear God, den una go hate bad tins. I hate pride, pipol wey dey tok anyhow, bad-bad tins and lie-lie words.


But di oda tif kon shaut for di first tif, “Yu nor dey fear God as e bi sey na di same ponishment wi dey sofa?


Dat time, as una taya and dey hongry, bikos dem nor dey fear God, dem attack una kon kill doz wey dey stagga dey kom for back.


Den one vois tok from di throne sey: “Wi wey bi God savant, make wi praiz am! All of una wey dey fear am, both small and big, make una praiz am too!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ