11 Make una greet Herodion my kountry man and Narcissus and en family wey don bilive God.
Greet Trifena and Trifosa and my friend Persis wey dey do Christ work.
Timoti, my ko-worker; Lucius, Jason and Sosipater my kountry man, all of dem dey greet una.
Make una greet my kousin Andronikus and Junia wey dey prison with mi before. Di apostles dey respet dem and dem too don dey follow God, before I even know Christ.
bikos I for like sey God go curse and separate mi from Christ, so dat my own flesh and blood,