Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Romans 15:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Make una pray make God save mi from pipol wey nor bilive am for Judea and make di bilivers wey dey Jerusalem, asept wetin I dey prish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Romans 15:31
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di kommanding offisa kon give orda sey make dem take Paul go inside barrak. E sey make dem flog and ask Paul kweshon, so dat dem go fit know why di pipol dey shaut for Paul head like dat.


So di priest oga dem and all di big men among di Jew pipol kon tell am wetin dem sey Paul do.


Den Festus sey, “King Agrippa and all of una wey dey here with us, make una si dis man wey di whole Jew pipol dey beg mi both for here and for Jerusalem sey, make I kill.


But Ananias ansa, “Oga God, many pipol don tell mi about dis man and all di wiked tins wey e don do to yor pipol for Jerusalem.


But God tell Ananias, “Make yu go meet am, bikos I don choose am make e karry my name to Gentile pipol, kings and all Israel pipol.


But naw, I dey take message go give God pipol for Jerusalem,


Una know sey na Stefanas and en family first bilive God for Akaia. Dem don do evritin wey dem fit do for God pipol. My friends, I wont make una


E save us from deat and E go diliver us. Wi don put awa hope for en hand sey E go diliver us again.


and dem dey beg us make wi let dem do am, so dat dem go get di blessing wey dey follow pipol wey dey give.


I nor nid to rite to una about how to help God pipol wey dey Jerusalem,


Bikos of una work, pipol go praiz God, bikos una dey obey Christ word wey una bilive and una dey share evritin wey una get with good mind.


Di same Jew pipol wey dey ponish us, na dem still kill awa Oga God Jesus Christ and di profets. Dem dey wiked to evribody and nor dey do wetin God wont.


Make God diliver us from wiked and evil pipol, bikos nor bi evribody get faith.


Yu know di wahala and sofa wey happen to mi for Antiok, Ikonium and for Lystra. I bear all dis wahala and Christ save mi from dem.


But God dey for my side and E give mi pawa, so dat thru mi, Gentile pipol go hear di Good News and Christ don save mi from lion mout!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ