Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Romans 14:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Nor skata God work bikos of food. Evry food dey okay, but e nor good make yu chop wetin go spoil anoda pesin faith.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Romans 14:20
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nor bi wetin pesin chop dey make am dirty, but na wetin e tok from en mout.”


But if pesin make one of dis small shidren wey bilive mi kommit sin, e betta make dem tie grindin stone for en neck, make e for sink inside river.


But di vois tell am, “Wetin God don make klean, make yu nor forbid am.”


Some pipol tink sey e dey rite to chop any food and odas wey dia faith dey weak, dey chop only vegitabol.


E betta make yu nor chop meat, drink wine or do anytin wey fit spoil yor brodas faith.


God kreate us thru Jesus Christ as di good work wey E don prepare down before, so dat wi go dey do as E plan.


I dey sure sey, di Pesin wey start dis good work for una life, go make am pafet until di day wen Christ go kom.


Evritin dey pure to doz wey dia heart dey pure. But nor-tin dey pure to doz wey bad tins full dia mind.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ