Romans 13:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Since una know di time wey wi dey naw, make una dey bihave well, bikos di time don rish wen una go wake-up from sleep. Una know sey di day wey God go give us salvashon, don near well-well pass as e bi wen wi first bilive. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |