Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Romans 11:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 But David sey: “Make di food wey dem dey chop, kause trobol for dem kon fall like stone for dia head and make God ponish dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Romans 11:9
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem hide rope for dem for groun kon set trap for where dem go waka pass.


Make Yu ponish dem for dia wikedness! Ponish dem akordin to di bad tins wey dem do, den reward dem for all dia wiked plans!


Pipol wey nor know anytin, dey die bikos dem rijet wisdom and distroshon go follow doz wey bi fool, bikos dem feel sey wisdom nor koncern dem.


E go ponish en enemies akordin to wetin dem do; even doh dem dey stay for far place.


Make una know sey I go kare for my pipol until dem go born. Yes! I go kare for dem until dem born di pikin.” God don tok.


But Jesus turn face Pita kon sey, “Satan, komot for my front! Yu bi stone wey block road, bikos yor mind nor dey for wetin God wont, but na wetin man wont.”


“But God kon tell di man, ‘Yu bi fool! Dis nite, yu go die, den who go kon get all dis tins wey yu don gada for yorsef?’


So, make wi nor dey judge one anoda and make wi nor spoil anoda pesin faith.


I go revensh and pay dem back wen dem go fall, bikos di day wen wahala go kom meet dem, don near well-well and dia judgement don almost full!”


Bikos di message wey God tok thru en angels, na trut and anybody wey disobey di law, God go ponish am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ