Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Romans 11:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 just as God word sey: “God make dem foolish sotey dia eye nor dey si and dia ear nor dey hear till today.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Romans 11:8
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Till today, dem still dey woship dia gods. Dem stop to woship God or obey en rules, kommand and laws wey E give Jakob shidren-shidren.


Even doh dis pipol dey woship God, dem still dey serve juju. So till today, dia shidren and shidren-shidren dey bihave like dem.


God don make una dey do like sey una don drink, so una go sleep go. God don blind di profets eyes and doz wey dey sey future nor go fit si anytin again.


So E tell mi make I go give di pipol dis message: “E nor get as una go listin rish, una nor go undastand. E nor get as una go look rish, una nor go know wetin dey happen.”


Make una listin, ‘Una bi fool and una nor get sense. Una get eye, but una nor dey si; una get ear, but una nor dey hear.’ ”


“Man pikin, na where sturbon pipol der yu dey stay. Dem get eye, but dem nor dey si; dem get ear, but dem nor der hear, bikos dem sturbon well-well.


I allow dem distroy dia life with dia own ofrin kon let dem sakrifice and kill dia first pikin. Dis na to ponish and show dem sey na mi bi God.


Jesus ansa dem, “Una get di shance to know God Kingdom sekret, but dis oda pipol, na only parabol dem go take hear am, so dat “As dem dey look, dem nor go si and as dem hear, dem nor go undastand.


sey, “ ‘Una go meet and tell dis pipol sey, “Una go dey hear, but una nor go undastand, una go dey look, but una nor go fit si.


But till today, God neva make una undastand all dis tins or give una eyes wey fit si or ear wey dey hear!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ