35 Wish pesin don borrow God sometin kon sey God go pay am back?
Even if yu dey good well-well, na God yu dey favor? E nor get wetin God wont for yor hand.
Who don give mi anytin kon sey make I pay back? Evritin wey dey under heaven na my own?
Abi I nor fit use wetin bi my own as I like? Or yu dey jealous bikos I dey do good tin?’
Wetin make una tink sey, una betta pass anoda pesin? Nor bi God give una evritin? So wetin make una dey boast wen e bi sey evritin wey una get, na God give una?