dey shaut sey, “Israel pipol, make una kom o-o! Dis na di man wey dey tish pipol for evriwhere, about tins wey dey against awa pipol, awa law and against dis Temple. Even sef e don take Greek pipol enter inside di temple kon make dis Holy Place dirty.”