Romans 10:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 I dey ask una again, “Israel pipol nor undastand?” Moses first tok sey, “I go use pipol wey nor bi anytin, so dat una go dey jealous dem. Na pipol wey nor get sense, na dem I go use take make una vex.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |