3 Wen di Lamb open di sekond key, I kon hear di sekond creature dey sey, “Make yu kom!”
So dem karry sojas go guide di grave and dem kon block di grave mout, so dat Jesus Christ nor go fit kom out.
Di first one bi like lion, di sekond one bi like melu, di third one get human being face and di fourt one bi like eagle.
As I dey look, di Lamb kon open one for di seven keys and I hear one for di for creatures dey shaut like tonda sey, “Make yu kom!”
Wen di Lamb open di sevent key, evriwhere for heaven kon kwayet for like thirty minutes.