3 But nobody for heaven, eart or under eart fit open di book or look inside.
Wen I look all di gods, no one get anytin to tok; no one among dem fit ansa di kweshon wey I ask dem.
Na who know wetin dey God mind? Who go fit advise God?
so dat wen dem koll Jesus name, evribody and evritin must knee down, weda dem dey heaven, eart or for under di eart
Den I hear evritin wey God kreate for heaven, eart, under eart, sea and evritin wey dey inside dem dey sing sey: “Make praiz, honor, glory and pawa to rule, bi di Pesin wey sidan for di throne and di Lamb own, forever and ever!”
So I start to kry, bikos nobody dey holy rish to open di book or look inside.