Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Di pesin wey sidan for di throne bi like jasper and karnelian stone. Rainbow dey round di throne and e bi like sey dem make am with emerald stone.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 4:3
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and dem si Israel God. Sometin wey bi like karpet wey dem take safaya stone make dey under en leg and e klear like sky.


Di sekond row go get one diamond stone, one safaya stone and one emerald stone.


Di sekond row na turkwoise stone, safaya stone and emerald stone;


For di year wen King Uzzaya die, I kon si vishon as God sidan for en throne wey get glory for heaven and en klot kover di temple.


On-top di flat crystal wey dey dia head, e get one tin wey bi like throne wey dem make with safaya. On-top di throne, wetin dey der, bi like human being.


Di lite wey dey shine round am bi like rainbow afta rain don fall. Dis na di lite wey dey show how God glory bi. Wen I si am, I fall face groun and I kon hear somebody dey tok.


I look on-top di creatures wey dey alive kon si sometin wey bi like throne wey dem make with safaya.


Yu dey stay for Eden, God gardin. Dem kover yu with fine stones like rubis, diamonds, topaz, beryl, karnelian, jasper, safayas, emeralds and turkwoise. Na gold dem take make evritin about yu and dem make all dis tins for yu for di day wey God kreate yu.


Den I si anoda angel wey get pawa dey kom down from heaven inside kloud and rainbow dey on-top en head. En face dey shine like sun and en leg bi like big fire.


Di town get God glory and di way e dey shine, bi like stone wey dear; like jasper stone wey dey shine.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ