Revelashon 22:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Make di pesin wey dey do bad, kontinue to dey do bad and doz wey get dirty life must kontinue to live like dat. Di pesin wey dey do wetin good for God eye, make e kontinue to do am and di ones wey dey holy, must kontinue to dey holy.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |