Revelashon 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 And di Pesin wey sidan for di throne kon sey: “Make yu look! I dey make evritin new!” Den E kon tell mi, “Make yu rite all dis tins, bikos dis word na word wey pipol fit trust and na true.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |