Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 21:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Dem nor go ever klose di gate for day (and nite nor go dey der).

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 21:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una gates go dey open both for day and nite, so dat kings go bring dia propaty kon give una.


Una days of pains don end. Mi wey bi God go bi una lite forever and e go last pass di sun and moon.


But e go happen for one special day and na only Oga God know di day. Normal day and nite go dey and even wen evening rish, lite go still dey shine like day time.


E get big wall wey high with twelf gate and dem rite di twelf tribes for Israel put.


Di angel wey tok to mi, whole ruler for hand wey e go take measure di town, en foundashon stone and di wall.


Di town nor nid sun or moon to shine, bikos God glory dey shine put and na di Lamb bi en lite.


Nite nor go dey again and dem nor nid lantan or sun lite, bikos God go bi dia lite and dem go rule forever and ever with am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ