Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 21:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Na jasper dem take make di town wall and na pure gold wey klear like glass, dem take make di town ensef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 21:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dekorate di temple with precious stones and na from Parvaim dem from bring di gold wey e use.


Di town get God glory and di way e dey shine, bi like stone wey dear; like jasper stone wey dey shine.


Dem take difren stone wey dear take design di wall. Di first foundashon stone wey dem use na jasper, den safaya, agate, emerald,


Di twelf gate for di town na twelf stones wey dear. Dem make each gate with one stone! Na pure gold wey klear like glass dem take make di town main road.


Di throne front dey shine like mirror and e bi like crystal. For centre and around di throne, for creatures wey get eye full body, dey for der too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ