Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 21:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dem build di town like skware and as e long rish, na so e still wide rish too. E measure di town with di ruler and na 1,000 for hundred mile e bi (as e long rish, na so e still wide and high rish, all of dem dey ekwol).

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 21:16
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E measure di room and na thirty-five fit e bi. Dis room dey afta di room for centre. Den e kon tell mi, “Dis na di Most Holy Place.”


E measure dem from di four side. Di wall wey dey der, na to separate wetin dey holy from wetin nor dey holy and e long rish eight hundred and seventy-five fit and e still wide rish eight hundred and seventy-five fit too.


Di total lengt for di wall for di four side for di town go bi six mile. So, from dat day go, dem go dey koll di town: ‘God Dey Der.’ ”


Di angel wey tok to mi, whole ruler for hand wey e go take measure di town, en foundashon stone and di wall.


E still measure di wall and na one hundred and forty-four cubit e bi and na as human being dey measure, naim di angel take measure.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ