13 Three gate dey for di east side, three dey for di nort, three dey for di sout and three dey for di west side.
E get big wall wey high with twelf gate and dem rite di twelf tribes for Israel put.
Di town wall get twelf foundashon and dem rite di Lamb twelf apostle name put for di twelf foundashon.