Revelashon 2:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 But una wey dey Tiatira, wey nor dey follow wetin Jezebel dey tish (wey neva learn di tins wey dem dey koll “Satan deep sekret”), I dey tell una dis tins naw, but I nor go ask una for anytin again. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |