15 Like dis too, some pipol among una dey follow wetin Nikolaitan pipol dey tish.
Afta Jesus don tok all dis tins, di pipol sopraiz for di wey e dey tish,
But all dis tins dey happen make e for betta for yu, bikos yu hate di tins wey Nikolaitan pipol dey do and I hate doz tins too.