Revelashon 18:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Bikos en sin bi like drink wey dey shark pesin and na-im make dem dey sleep with who dem nor marry. Na dis make am fall and all di kings for dis eart don sleep with am and many tradas don get plenty money, bikos of di yeye life wey e dey live.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |