Revelashon 18:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
17 Bikos na only one hour God take distroy dis big town finish!” And evry ship, dia kaptain and pasenja, plus evribody wey dey work for sea, go stand far,
Wen di kaptain for di ship si am, e kon wake and ask am, “How kom yu fit dey sleep for dis kind time? Make yu get up kon pray to yor God make E kom help us. May bi E go sorry for us kon save awa life.”
Den dem go pak dust for dia head kon dey kry and mourn: “E bad well-well! Babilon, di big town and where all doz wey get ship for sea dey from get money, bikos na only one hour God take distroy am! E bad well-well for yu!