Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 17:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 But di angel tell mi, “Why yu dey sopraiz like dis? I go tell yu di sekret plan wey di woman and di beast wey karry am, get. Dis na di beast wey get seven heads and ten horns.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 17:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis wikedness don already dey work for sekret and dem go dey sekret until di pesin, wey bi di Holy Spirit wey dey whole dem, go komot for road.


Di seven stars wey yu si for my rite hand, na dia sekret bi dis: Di stars na di angels for di seven church and di seven lampstand, na di seven church.”


Den I si anoda sign for heaven: I si one big red dragon with seven heads and ten horns and seven crowns, dey di heads.


Di beast wey yu si, dey before, but e nor dey again and e go soon raiz kom from di pit kon start to distroy. Den doz pipol for eart wey dia name nor dey for di Life Book, go fear di beast.


Afta all dis tins, I still si anoda angel wey get betta authority, dey kom down from heaven and di way e brite rish, kon make di eart dey shine.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ