9 Di third angel kon follow di first two, dey shaut: “If anybody woship di beast and en image kon kollect di mark for en fore head or hand,
I dey send my savants and di profets kom meet dem, so dat dem go stop all dis wiked tins wey I hate,
Di smoke from dis sofa go dey go up forever and ever. Doz wey dey woship di beast, en image and doz wey kollect di mark, nor go rest for day or nite.”
So di first angel pour wetin dey en basin put for di eart. Den di pipol wey get di beast mark and doz wey dey woship en image kon get sore wey dey pain well-well for dia body.
“Make una wait! Make una nor ponish di land, sea or di trees, until wi don put God mark for en savants fore head.”