Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 14:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Anoda angel still kom out from di altar and e get pawa to kontrol di fire. Di angel koll di one wey hold di sharp knife kon tell am, “Make yu use yor sharp knife gada di grapes for di vine for eart, bikos dem don ripe rish to plok.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 14:18
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem wiked well-well and just as dem dey kut korn for harvest time, na so too I go kut dem trowey kon mash dem, just as dem dey mash grapes until di wine kom out finish.


Wen e ripe, di farmer go kut am, bikos di time to plok wetin e plant, don rish.”


Den I hear one vois from di altar sey, “Yes, Oga God, yu wey get all pawa, yor judgement na true and dem korrect!”


Den di fourt angel pour wetin dey en basin put for di sun and di sun kon dey shine with heat wey bi like fire,


Den anoda angel whole gold plate for hand kon stand near di altar. And God sey make e mix many incense join God pipol prayers and e go bi ofrin before di gold altar.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ