Revelashon 12:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 If dem divide di sky into three, di dragon tail swip one part komot kon trow dem kom di eart. E stand for di woman front as e won born and e dey wait to kill di pikin wey di woman won born. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |