Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Revelashon 11:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Di twenty-four eldas wey sidan for di throne before God, go fall face groun kon woship God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Revelashon 11:16
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus ansa am, “I tell yu true word, for dat time wen evritin go dey new, Man Pikin go sidan for en throne wey get glory and una wey dey follow mi, go sidan for twelf thrones, dey judge di twelf tribes wey dey Israel.


Di twenty-four eldas and di for creatures kon bow and woship God wey sidan for di throne sey, “Amen! Halleluya!”


di twenty-four eldas go bow woship di Pesin wey dey live forever and ever. Dem go remove dia crown put for en throne front kon sey:


Twenty-four oda thrones dey round di first throne and twenty-four eldas sidan put for di thrones. Dem wear white klot and gold crown dey dia head.


And di for creatures kon sey, “Amen!” Den di eldas fall face groun kon start to woship God.


And all di angel stand round di throne; di eldas and di four creatures. Dem fall face groun kon bigin woship God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ