14 Di sekond deat don pass, but si, di third one go soon kom.
Den I si anoda big sign for heaven wey nobody go fit undastand: seven angels whole di seven last wahala and na dis ones go komplete God vexnashon.
Den I look and I hear one eagle dey shaut as e dey fly for sky, “E go bad well-well! E go bad well-well! E go bad well-well for pipol wey dey dis eart, bikos of wetin go happen wen di last three angels go blow dia trumpets.”
Di first wahala don pass, but two oda one still dey kom.