6 trumpets and di sound from ram horn. Make una sing with praiz, before di King wey bi awa God.
So evribody for Israel follow di Kovenant Box go rish Jerusalem dey happy, dey play trumpets, horns and cymbals kon dey sing and dance.
Dem promise sey dem go serve God kon dey blow trumpet to show sey dem mean wetin dem dey tok.
King Hezekaya sey make dem burn di sakrifice for di altar and as dem dey burn di sakrifice, dem dey play David music instrument and sing praiz God.
“Den di king go tell di pipol wey dey en rite hand, ‘Make una kom, una wey my Papa don bless and make una inherit di kingdom wey God prepare for una before di world start.
For en klot and lap, wetin dem rite put na: “King and Oga God wey big pass.”