Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 95:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Under di eart dey en hand and na-im get di mountins too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 95:4
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If God arrest and put pesin for prison or karry am go kourt, na who won stop am?


E dey move mountins anytime E wont kon skata dem with vexnashon.


E dey do anytin wey E like for heaven and eart, both for under di sea and ocean too.


Yu don gi-am evritin where e wont and na evritin wey e ask for, Yu gi-am.


Yu kreate di mountins with yor strent kon show as yor pawa strong rish.


Even doh Yu don make mi sofa well-well, I know sey Yu go make mi happy again kon take mi komot from di pit wey I dey.


Di mountins dey melt like butter wen dem si God wey get di whole eart.


Den di mountins go melt under en leg like kandol wey melt for fire kon rush enter di valley like wota wey dey rush kom from hill.


For God present, mountins dey shake and hills dey melt trowey. Wons God appear, di eart go shake and evribody for di world, go fear.


Mountins dey fear as dem si Yu; rain dey fall from di kloud and waves for sea dey raiz and make nois bikos of Yu.


Wen E stop, di eart go start to shake and wen E look, di nashons go bigin fear. All di mountins go skata; di hills wey dey since go sink and E go dey forever and ever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ