Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 91:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 If una make God di place where una dey hide put; if una make di Most High God where una dey stay,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 91:9
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make Yu bi my Savior and di Rock where I go always hide put. Give kommand make dem save mi, bikos Yu bi my rock and di place where I dey hide put.


bikos as my enemies si Yu, dem stagga fall kon die.


My Oga God, from generashon to generashon na Yu dey protet us!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ